Lawyer kunle takes a white woman around lagos state Nigeria to look for the love of her life “DANGOTE” please don’t forget to subscribe to our channel and stream out old videos #dangote #lawyerkunle #comedy
Lawyer kunle takes a white woman around lagos state Nigeria to look for the love of her life “DANGOTE” please don’t forget to subscribe to our channel and stream out old videos #dangote #lawyerkunle #comedy
Here you'll find all collections you've created before.
ABEG HOW E TAKE BE MY FAULT ???
My is victor please call me
😂😂😂😂💔
Wahala 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I love you guys 😂😂😂😂😂😂😂
After 2000 dollars… Fine girlie dey follow lawyer kunle wey just useless. 419 ni lawyer kunle
419 dey dupe 419…lolz
Aswears @cute Abiola is doing well.God will keep blessing you for us
U jus lete waste my data for nothing… Smhhh
😂😂😂
The lmao in the background 😂
The way this guy talks get me always 😂
Cut nowwwwwww🤓🤓🤓
Amen and you too
I already know you will enter ram🤓🤓🤓🤓
This is Nigeria 🤓🤓🤓🤓
You don see money you no dey calm down again 🤓🤓🤓🤓
Sebi is dangote 🤓🤓🤓🤓
We are 5&6
Eeeeeebo po🤓🤓🤓🤓
Your brain will not sober, keep it up bro💙
Lol 😆
I saw the girl for oshodi now
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Lawyer think say na 2 thousand naira oooo… he see dollars head skip….
Haha🤣🤣
If na me I go just find 1 Mansion tell d geh say na d house mke she knock say I dey com mke I branch adenuga crib🤣🤣
This is not funny bro, pls stop wasting our data, give us comedy not story
Eko lo ma ti ko ogbon
Pls abiola pls am begging 🙏🙏🙏 just give me this chance pls 🙏🙏🙏🙏 I beg you 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏 pls help me with that
🤣🤣🤣🤣 kuku kill me naa…
Lawyer kunle… U need cane. Correct cane in market square 🤣🙆🏿♀️🙆🏿♀️🙆🏿♀️. The woman mumu sef
Lawyers kunle no go kill me
Nice Content but your video is starting to look Boring i know say it no easy
😂😂😂😂😂Oyinbo gan ja
🤣🤣
No wonder see was not talking
Lawyer kunle don enter one chance
Lawyer kunleeeeeeeeer
How can I get your sound track Lawyer Kunle