Please subscribe to my Channel For The Love
#Famousvoiceofdavido
#LowBudgetDavido
#30billion Gang
#30BGGang
#Lowbudget OBO
#Fem
#comedy
#videoskit
#Davido
#Davido30BGGang
#Davido30BGang
Please subscribe to my Channel For The Love
More Videos Every week
Please subscribe ππππππππ
This guy pigin just be like Warri pigin. Be like say Nasboi stay Warri. I was born and brought up in Warri so I know when I hear Warri pigin.
Nigeria π³π¬ is just a sweet place! Musically, culturally, comedically!!
Hahahahhahaha
A moment of silence for Kefee (RIP). Thatβs the song mele was dancing to @ the end
African women, I like π the dance π move at the end
I WONDER WHY SOME BAD BELLE PEOPLE DEY CLICK DISLIKE. WETIN DEY WORRY THEIR HEAD SELF.. DEM BE AGENT OF SADNESS OOH.. DEM LIKE TO SPREAD THE UNHAPPINESS WEY DEY THEIR YEYE LIFE EVERYWHERE.. NA WAA OOH.. DEM NO DEY MESS.. ABI IF YOU NO LIKE COMEDY NA KILLING AND DESTRUCTION GO MAKE YOU HAPPY???.. ABEG CHANGE YOUR CHOICE NOW NOW.. I YIU WON LIVE LONG
LOVELY LADY LOVELY MESS FART.. SHE IS JUST THE RIGHT LADY FOR A GOOD RELATIONSHIP. SHE IS VERY REAL AND HUMBLE.. EVEN THOUGH SHE FELT EMBARRASSED BY THE FARTS BUT HER MAN AND MOTHER INLAW TO BE WELCOME HER WITH JOY AND UNDERSTANDING.. MESS NO BE CRIME AS MANY STICKUP LADIES TEND TO DEMONIZE A LADY THAT IS FREE AND SINCERE ENOUGH TO MESS IN THE PRESENT OF HER LOVING CARING MAN.. NICE VIDEOπππππππ.. GOD BLESS THIS GIRL SHE IS A RARE GEM AMONG WOMEN
Wahala dey oh
Guy, you go dey international. You are legit funny…
Guy I too like you
ππππππππππLove is wicked Lmoeβ β β β β β
E no mean na, she don dey hold d mess for long πππ
What is the name of the song way day use end am πΆπΆ
Lol!!!
The punch line mad gan
Please the song at the end, I really need the title or the link I can download
i love nasboi
Obus dun find love oooππ
Nas creativity dey always sweet me
π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£β€οΈπ₯°β€οΈπ₯°πβ€οΈπ₯°
Nas Boi… Omor…. Na my situation yu jes explain sooo….. Na so my babes dehhhhh ooooooo…. Your script are touching lives… Nor b small tin. πΈπ±
Nas boy ..you too much
ππππβ€
NasBoi you legit funny no long and jump jump cappings π
Mad π₯ππ
Osas no go kill me biko
Na puuuu nah na kpaaaaahhhh lol Nasboi, ur mind don travel come Ghana , that part weak me
ππππππ
I watched it first πβ€